Contri pipu, corona still dey o! E no mata di age you be, coronavirus fit catch you. Make una dey wear face mask to stop di spread of #COVID19.
Abeg watch and share dis video:
https://youtube.com/watch?v=0s1kEmq7ims
#HealthFactCheckNaija
Abeg watch and share dis video:
https://youtube.com/watch?v=0s1kEmq7ims
#HealthFactCheckNaija
YouTube
Make una dey wear face mask to stop di spread of COVID-19
As di coronavirus pandemic continue to dey spread for Nigeria, NCDC don tok say make we dey wear face mask to slow down di spread of di COVID-19 disease. Face masks na just one of plenti ways to reduce the risk of spreading COVID-19. E no mata di age you…